teddy

Revision as of 23:23, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English teddy

Pronunciation

  • tɛ̀dí

Play Play

Noun

  1. One kind of baby wey dey very very soft wey dey get foam inside wey children dey play with.
    • I wan buy teddy for my pikin today.  — ( NSC_2021, I want to buy a teddy bear for my daughter.)
    • Dis teddy wey you get too big o!  — ( This teddy bear of yours is really big.)
  2. Hair wey dey grow for di side of di face wey dey start from di hair wey dey for head wey go con grow reach hair near di ear.
    • I dey like make baby girl get teddy.  — ( NSC_2021, I love it when baby girls have sideburns.)

Synonyms

Translations

  • English: teddy bear, sideburns