tell

Revision as of 18:00, 12 March 2021 by 154.66.47.46 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English tell

Pronunciation

  • tɛl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 405
  • Frequency rank in NSC treebank: 47
  • Frequency in raw corpus: 8538
  • Frequency rank in raw corpus: 45


Verb

  • Make person yarn give somebody.
  1. E tell am.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__61, He told him.)
    Tell am sey e dey leak.  — (BEN_36_Clever-Girl_MG__71, Tell him that it's leaking.)

Intransitive Verb

  1. I no wan tell.  — (KAD_24_Biography_M__134, I don't want to tell...)
    Why I no go go tell?  — (KAD_17_Turkeys_MG__106, Why won't I report it?)

Serial Verb

  1. So dat time I no w~, I no sabi tell di Pidgin as e be.  — (NST_cleaned__145, So that time I don't w-, I don't know how to qualify Pidgin then.)
  2. My pile con call tell dem sey I no dey .  — (NSC_Tella_2021, My father then called and told them that I was not around.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to talk.