Difference between revisions of "terfere"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
(27 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | ===Alternative | + | ===Alternative Form=== |
− | + | [[tafia]] | |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''interfere''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-terfere.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-terfere.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-terfere.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-terfere.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Person wey dey put mouth for wetin no concern am. | |
− | + | :* {{ux|dv|You be '''terfere'''.|(You are a busy body.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''busy body'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person dey put mouth for matter wey no concern am. | |
− | + | :* {{ux|dv| You dey '''terfere''' Tunde matter.|(You are meddling in Tunde's private matter.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| You too dey '''terfere''' for wetin no concern you.|(You meddle in matters that are none of your business.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''interfere'', ''meddle'' |
Latest revision as of 19:06, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: interfere.
Pronunciation
- tàfjâ
Noun
- Person wey dey put mouth for wetin no concern am.
- You be terfere. — (You are a busy body.)
Translations
- English: busy body
Verb
- Make person dey put mouth for matter wey no concern am.
- You dey terfere Tunde matter. — (You are meddling in Tunde's private matter.)
- You too dey terfere for wetin no concern you. — (You meddle in matters that are none of your business.)
Translations
- English: interfere, meddle