Difference between revisions of "terfere"

Line 24: Line 24:
 
:* {{ux|dv| You too dey '''terfere''' for wetin no concern you.|NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are non of your business.)}}
 
:* {{ux|dv| You too dey '''terfere''' for wetin no concern you.|NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are non of your business.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''interfere''
+
* English: ''interfere, meddle''

Revision as of 14:52, 5 July 2021

Naija

Etymology

From English: interfere.

Pronunciation

  • tàfjâ

Play Play


Noun

  • Person wey dey put mouth for wetin no concern am.
  • You be terfere.  — NSC_Ajede_2020, You are a busy body.)

Translations

  • English: interference


Verb

Transitive

  • Make person dey put mouth for matter wey no concern am.
  • You dey terfere Tunde matter.  — Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)

Intransitive

  • You too dey terfere for wetin no concern you.  — NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are non of your business.)

Translations

  • English: interfere, meddle