Difference between revisions of "terfere"
Line 22: | Line 22: | ||
:* {{ux|dv| You dey '''terfere''' Tunde matter.|Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)}} | :* {{ux|dv| You dey '''terfere''' Tunde matter.|Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)}} | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | :* {{ux|dv| You too dey '''terfere''' for wetin no concern you.|NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are | + | :* {{ux|dv| You too dey '''terfere''' for wetin no concern you.|NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are none of your business.)}} |
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''interfere, meddle'' | * English: ''interfere, meddle'' |
Revision as of 14:53, 5 July 2021
Naija
Etymology
From English: interfere.
Pronunciation
- tàfjâ
Noun
- Person wey dey put mouth for wetin no concern am.
- You be terfere. — NSC_Ajede_2020, You are a busy body.)
Translations
- English: interference
Verb
Transitive
- Make person dey put mouth for matter wey no concern am.
- You dey terfere Tunde matter. — Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)
Intransitive
- You too dey terfere for wetin no concern you. — NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are none of your business.)
Translations
- English: interfere, meddle