Difference between revisions of "terfere"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[tafia]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From English: ''interfere''.
 
From English: ''interfere''.

Revision as of 20:03, 4 August 2021

Naija

Alternative Form

tafia

Etymology

From English: interfere.

Pronunciation

  • tàfjâ

Play Play


Noun

  • Person wey dey put mouth for wetin no concern am.
  • You be terfere.  — (NSC_Ajede_2020, You are a busy body.)

Translations

  • English: interference


Verb

Transitive

  • Make person dey put mouth for matter wey no concern am.
  • You dey terfere Tunde matter.  — Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)

Intransitive

  • You too dey terfere for wetin no concern you.  — NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are none of your business.)

Translations

  • English: interfere, meddle