Difference between revisions of "terfere"

Line 15: Line 15:
 
:* {{ux|dv|You be '''terfere'''.|(NSC_Ajede_2020, You are a busy body.)}}
 
:* {{ux|dv|You be '''terfere'''.|(NSC_Ajede_2020, You are a busy body.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: interference
+
* English: ''busy body''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 20:04, 4 August 2021

Naija

Alternative Form

tafia

Etymology

From English: interfere.

Pronunciation

  • tàfjâ

Play Play


Noun

  • Person wey dey put mouth for wetin no concern am.
  • You be terfere.  — (NSC_Ajede_2020, You are a busy body.)

Translations

  • English: busy body

Verb

Transitive

  • Make person dey put mouth for matter wey no concern am.
  • You dey terfere Tunde matter.  — Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)
  • You too dey terfere for wetin no concern you.  — NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are none of your business.)

Translations

  • English: interfere, meddle