terfere

Naija

Etymology

From English interfere.

Pronunciation

  • tàfjâ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 2
  • Frequency rank in raw corpus: 21060



Noun

Person wey dey put mouth for wetin no concern am.

  • You be terfere.  — NSC_Ajede_2020, You are a busy body.)

Translations

  • English: interference


Verb

Make person dey put mouth for matter wey no concern am.

  • You dey terfere Tunde matter.  — Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)

Translations

  • English: interfere