terfere
Naija
Etymology
From English: interfere.
Pronunciation
- tàfjâ
Noun
- Person wey dey put mouth for wetin no concern am.
- You be terfere. — NSC_Ajede_2020, You are a busy body.)
Translations
- English: interference
Verb
Transitive
- Make person dey put mouth for matter wey no concern am.
- You dey terfere Tunde matter. — Egbokhare_2020, You are meddling in Tunde's private matter.)
Intransitive
- You too dey terfere for wetin no concern you. — NSC_Olukayode.S.M_2021, You meddle in matters that are non of your business.)
Translations
- English: interfere, meddle