terfere

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English terfere

Pronunciation

  • tàfjâ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 2
  • Frequency rank in raw corpus: 21060


Definition

  • Sey person dey put mouth for wetin no concern am.

Noun

  • You be terfere.  — You always interfere in private matters


Translations

  • English: interference

Verb

Person wey dey always put mouth for matter wey no concern am.

  • You dey terfere Tunde matter.  — Egbokhare_2020, You are interfering in Tunde's private matter


Translations

  • English: interfere