testing

Naija

Etymology

From: English testing

Pronunciation

  • tɛ́stìŋ

Play Play

Noun

  1. Condition where person dey check for yamayam or diziz wey fit dey body.
    • Authorities don take blood samples from di patient for testing and dey expect di test result within di next 24 hours.  — (bbc__18024,The authorities have taken blood samples from the patient for testing and they expect the test results within the next 24 hours.)
    • Di health minister say HIV no be death sentence and dis kain testing kit don common well well and e good  — (bbc__35148, The health minister said HIV is not a death sentence and the testing is very common and good.)
  2. Condition where dey test someting.
    • Dr Oscar say dem don get some lab equipment for testing, wey dey very necessary to make di breast milk bank work, but support from people dey slow maybe because of recession.  — (bbc__43431, Dr Oscar said they have gotten some lab equipment for testing, which will make the breast milk bank function. However, support from the people is slow as a result of the recession.)
    • For di six months wey remain, government go put am for testing.  — Egbokhare_2020, For the six months remaining, government have promised to put it to test.)
    • As court think am well, di testing go dey for terms and condition sey wheda di person go fit maintain di pikin, send am go school and care for am.  — (childrights__10, According to the courts conclusion, the test will be in terms and condition to see if the person will be able to maintain the child, send him to school and care for him.)
  3. Wetin person dey do to check im body.
    • Research wey come from di Indian Council of Medical Research say because people no too know about cancer and because dem no dey go for testing, only 12.5% of patients dey come for treatment during di early stages of di disease.  — (bbc__85025, Researchers from Indian Council of Medical Research says people do not know about cancer and because they do not go for testing, only 12.5% of patients come for treatment during the early stages of the disease.)
    • Point of Care mean say e go dey possible now to do immediate testing and treatment anywhere, instead of di way e be before where person go need go one lab, for where results fit tay before e comot.  — (bbc__82211, Point of care means that it will be possible now to do immediate testing and treatment anywhere, instead of the way things were before where an individual will have to go to a lab, and it takes forever for the result to be ready. )

Translations

  • English: testing

Verb

  • Make dem check for yamayama and diziz wey dey body.
  • SPL Di new testing machine for HIV mean say e go dey possible now to do immediate testing and treatment anywhere Zimbabwe Ministry of Health and Child Care, with support from The Global Fund...  — (bbc__86342,The new testing machine for HIV shows that it is possible to have immediate testing and treatment anywhere in Zimbabwe Ministry of Health and Child Care, with support from the Global Fund...
  • Since I be nurse, I dey do testing for people well well.  — (,)

Translations

  • English: testing