testing

Naija

Etymology

From: English testing

Pronunciation

  • tɛ́stìŋ

Play Play

Noun

  1. Condition where person dey check for yamayama or sickness wey fit dey body.
    • Authorities don take blood samples from di patient for testing and dey expect di test result within di next 24 hours.  — (bbc__18024,The authorities have taken blood samples from the patient for testing and they expect the test results within the next 24 hours.)
    • Di health minister say HIV no be death sentence and dis kain testing kit don common well well and e good.  — (bbc__35148, The health minister said HIV is not a death sentence and the testing is very common and good.)
  2. Condition where de dey test someting.
    • Dr Oscar say dem don get some lab equipments for testing, wey dey very necessary to make di breast milk bank work, but support from people dey slow maybe because of recession  — (bbc__43431, Dr Oscar said they have gotten some lab equipment for testing, which will make the breast milk bank function. However, support from the people is slow as a result of the recession.)
    • For di six months wey remain, government go put am for testing.  — (Egbokhare_2020, For the six months remaining, the government will put it to test.)

Translations

  • English: testing