Difference between revisions of "thief"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey dey use force or sense dey steal oder people tings. | * Person wey dey use force or sense dey steal oder people tings. | ||
− | + | :* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(NSC_2021, The man that got beaten in the neighborhood, is a thief.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[ole]] | * [[ole]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''thief'' | * English: ''thief'' | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey use force or wayo dey steal oder people property. | * Make person dey use force or wayo dey steal oder people property. | ||
− | + | :* {{ux|dv| E don '''thief''' her money run.|(NSC_2021, He stole her money and ran.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Why you go dey '''thief''' someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.|(NSC_2021, Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)}} | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''steal'' | * English: ''steal'' |
Revision as of 15:22, 28 August 2021
Naija
Etymology
From:English thief
Pronunciation
- tî:f
Noun
- Person wey dey use force or sense dey steal oder people tings.
- Dat guy wey dey beat for area na thief. — (NSC_2021, The man that got beaten in the neighborhood, is a thief.)
- Di thief wey carry her phone steal her wallet join. — (NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)
Synonym
Translation
- English: thief
Verb
- Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
- E don thief her money run. — (NSC_2021, He stole her money and ran.)
- Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss. — (NSC_2021, Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)
Translation
- English: steal