Difference between revisions of "thief"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alernative form=== | ||
+ | * [[tif]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From:English ''thief'' | From:English ''thief'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* tîf | * tîf | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-thief.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-thief.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person wey dey use force or sense dey | + | * Person wey dey use force or sense dey collect wetin anoder person get. |
− | :* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|( | + | :* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)}} |
− | :* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|( | + | :* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(The thief who stole her phone also stole her wallet.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[ole]] | * [[ole]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''thief'' | * English: ''thief'' | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey use force or wayo dey steal oder people property. | * Make person dey use force or wayo dey steal oder people property. | ||
− | :* {{ux|dv| E don '''thief''' her money run.|( | + | :* {{ux|dv| E don '''thief''' her money run.|(He stole her money and ran.)}} |
− | :* {{ux|dv| Why you go dey '''thief''' someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.|( | + | :* {{ux|dv| Why you go dey '''thief''' someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.|( Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''steal'' | * English: ''steal'' |
Latest revision as of 18:32, 9 March 2024
Naija
Alernative form
Etymology
From:English thief
Pronunciation
- tîf
Noun
- Person wey dey use force or sense dey collect wetin anoder person get.
- Dat guy wey dey beat for area na thief. — (The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)
- Di thief wey carry her phone steal her wallet join. — (The thief who stole her phone also stole her wallet.)
Synonym
Translation
- English: thief
Verb
- Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
- E don thief her money run. — (He stole her money and ran.)
- Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss. — ( Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)
Translation
- English: steal