Difference between revisions of "thief"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms=== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transla...")
 
 
(10 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alernative form===
 +
* [[tif]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From:English ''thief''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* tîf
 +
<sm2>Pcm-ng-thief.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-thief.m.ogg</sm2>
  
===POS===
+
===Noun===
#
+
* Person wey dey use force or sense dey collect wetin anoder person get.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)}}
====Related forms===
+
:* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(The thief who stole her phone also stole her wallet.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[ole]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''thief''
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
 +
:* {{ux|dv| E don '''thief''' her money run.|(He stole her money and ran.)}}
 +
:* {{ux|dv| Why you go dey '''thief''' someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.|( Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''steal''

Latest revision as of 18:32, 9 March 2024

Naija

Alernative form

Etymology

From:English thief

Pronunciation

  • tîf

Play Play

Noun

  • Person wey dey use force or sense dey collect wetin anoder person get.
  • Dat guy wey dey beat for area na thief.  — (The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)
  • Di thief wey carry her phone steal her wallet join.  — (The thief who stole her phone also stole her wallet.)

Synonym

Translation

  • English: thief

Verb

  • Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
  • E don thief her money run.  — (He stole her money and ran.)
  • Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.  — ( Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)

Translation

  • English: steal