Difference between revisions of "thief"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms=== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transla...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From:English ''thief''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* tî:f
  
===POS===
+
===Noun===
#
+
* Person wey dey use force or sense dey steal oder people property.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|( insert translation )}}
====Related forms===
+
#:* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|( insert translation )}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 +
* [[ole]]
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''thief''
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
 +
#:* {{ux|dv| E don '''thief''' her money run.|( insert translation )}}
 +
#:* {{ux|dv| Why you go dey '''thief''' someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.|( insert translation )}}
 +
====Synonym====
 +
* [[steal]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''steal''

Revision as of 18:50, 27 August 2021

Naija

Etymology

From:English thief

Pronunciation

  • tî:f

Noun

  • Person wey dey use force or sense dey steal oder people property.
    • Dat guy wey dey beat for area na thief.  — ( insert translation )
    • Di thief wey carry her phone steal her wallet join.  — ( insert translation )

Synonym

Antonym

Translation

  • English: thief

Verb

  • Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
    • E don thief her money run.  — ( insert translation )
    • Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.  — ( insert translation )

Synonym

Translation

  • English: steal