Difference between revisions of "thief"
(→Noun) |
|||
Line 6: | Line 6: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person wey dey use force or sense dey steal oder people | + | * Person wey dey use force or sense dey steal oder people tings. |
#:* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|( insert translation )}} | #:* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|( insert translation )}} | ||
#:* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|( insert translation )}} | #:* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|( insert translation )}} |
Revision as of 15:16, 28 August 2021
Naija
Etymology
From:English thief
Pronunciation
- tî:f
Noun
- Person wey dey use force or sense dey steal oder people tings.
- Dat guy wey dey beat for area na thief. — ( insert translation )
- Di thief wey carry her phone steal her wallet join. — ( insert translation )
Synonym
Antonym
Translation
- English: thief
Verb
- Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
- E don thief her money run. — ( insert translation )
- Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss. — ( insert translation )
Translation
- English: steal