Difference between revisions of "thief"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey dey use force or sense dey collect wetin person get. | * Person wey dey use force or sense dey collect wetin person get. | ||
− | :* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(NSC_2021, The man that got beaten in the | + | :* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(NSC_2021, The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)}} |
:* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)}} | :* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 00:32, 26 December 2022
Naija
Alernative form
Etymology
From:English thief
Pronunciation
- tîf
Noun
- Person wey dey use force or sense dey collect wetin person get.
- Dat guy wey dey beat for area na thief. — (NSC_2021, The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)
- Di thief wey carry her phone steal her wallet join. — (NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)
Synonym
Translation
- English: thief
Verb
- Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
- E don thief her money run. — (NSC_2021, He stole her money and ran.)
- Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss. — (NSC_2021, Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)
Translation
- English: steal