Difference between revisions of "thief"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person wey dey use force or sense dey collect wetin person get. | + | * Person wey dey use force or sense dey collect wetin anoder person get. |
:* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)}} | :* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)}} | ||
:* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(The thief who stole her phone also stole her wallet.)}} | :* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(The thief who stole her phone also stole her wallet.)}} |
Latest revision as of 18:32, 9 March 2024
Naija
Alernative form
Etymology
From:English thief
Pronunciation
- tîf
Noun
- Person wey dey use force or sense dey collect wetin anoder person get.
- Dat guy wey dey beat for area na thief. — (The man that got beaten in the neighbourhood, is a thief.)
- Di thief wey carry her phone steal her wallet join. — (The thief who stole her phone also stole her wallet.)
Synonym
Translation
- English: thief
Verb
- Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
- E don thief her money run. — (He stole her money and ran.)
- Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss. — ( Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)
Translation
- English: steal