Difference between revisions of "thief"

Line 6: Line 6:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Person wey dey use force or sense dey steal oder people tings.  
+
* Person wey dey use force or sense dey collect wetin person get.
 
:* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(NSC_2021, The man that got beaten in the neighborhood, is a thief.)}}
 
:* {{ux|dv| Dat guy wey dey beat for area na '''thief'''.|(NSC_2021, The man that got beaten in the neighborhood, is a thief.)}}
 
:* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)}}
 
:* {{ux|dv| Di '''thief''' wey carry her phone steal her wallet join.|(NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)}}
Line 13: Line 13:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''thief''
 
* English: ''thief''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 10:40, 17 September 2021

Naija

Etymology

From:English thief

Pronunciation

  • tîf

Noun

  • Person wey dey use force or sense dey collect wetin person get.
  • Dat guy wey dey beat for area na thief.  — (NSC_2021, The man that got beaten in the neighborhood, is a thief.)
  • Di thief wey carry her phone steal her wallet join.  — (NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)

Synonym

Translation

  • English: thief

Verb

  • Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
  • E don thief her money run.  — (NSC_2021, He stole her money and ran.)
  • Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.  — (NSC_2021, Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)

Translation

  • English: steal