thief

Revision as of 18:50, 27 August 2021 by 160.152.7.90 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From:English thief

Pronunciation

  • tî:f

Noun

  • Person wey dey use force or sense dey steal oder people property.
    • Dat guy wey dey beat for area na thief.  — ( insert translation )
    • Di thief wey carry her phone steal her wallet join.  — ( insert translation )

Synonym

Antonym

Translation

  • English: thief

Verb

  • Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
    • E don thief her money run.  — ( insert translation )
    • Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.  — ( insert translation )

Synonym

Translation

  • English: steal