three

Naija

Etymology

From English three

Pronunciation

  • trî

Play Play


Numeral

  • Di numba wey dey after two and tanda before four.
  • I go hospital almost three times.  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__25, I went to the hospital almost three times.)
  • We con get like two to three university join.  — (KAD_27_Boys-Brigade-Talk_M__59, We then have like two to three universities together.)

Translations

  • English: three