tight

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: tight

Pronunciation

  • táìt

Play Play


Noun

  • Wetin women dey wear under cloth.
  • I see di tight wey she wear.  — (I saw the short-tights she wore.)
  • Girls dey like wear tight under deir gown.  — (Girls are fond of wearing short-tights underneath their gowns.)

Synonyms

Translations

  • English: short-tight

Verb

  • Make person do wetin go make someting hold well.
  • Make you tight am.  — (You should tighten it.)

Translations

  • English: tighten

Adjective

  1. Make someting dey close togeder.
    • This one make dem be tight friend.  — (jw__37801, This one made them close friends.)
    • Me and am be tight friend  — (He and I are best of friends.)
  2. Make someting make sense.
    • I give am hand, e tight.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)
    • As I wear di trouser, e no con tight well.  — (As I wore the trouser, it was not fitted enough.)
  3. Make someting make sense.
    • Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you sey our system dey tight.  — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organized.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: close

Adverb

  • Make person hold anoder someting or person well well.
  • Hold di phone tight make e no fall.  — (Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)
  • Na dem fit hold you tight  — (jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)

Translations

  • English: firmly