Difference between revisions of "tight"

Line 14: Line 14:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin women dey wear under cloth.
 
* Wetin women dey wear under cloth.
:* {{ux|dv| I see di '''tight''' wey she wear.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, I saw the short-tight she wore.)}}
+
:* {{ux|dv| I see di '''tight''' wey she wear.|(NSC_2021, I saw the short-tights she wore.)}}
:* {{ux|dv| Girls dey like wear '''tight''' under deir gown.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, Girls are found of wearing short-tights underneath their gowns.)}}
+
:* {{ux|dv| Girls dey like wear '''tight''' under deir gown.|(NSC_2021, Girls are found of wearing short-tights underneath their gowns.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[draws]]
 
* [[draws]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''short-tight''
 
* English: ''short-tight''
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 00:39, 26 December 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: tight

Pronunciation

  • táìt

Play Play


Noun

  • Wetin women dey wear under cloth.
  • I see di tight wey she wear.  — (NSC_2021, I saw the short-tights she wore.)
  • Girls dey like wear tight under deir gown.  — (NSC_2021, Girls are found of wearing short-tights underneath their gowns.)

Synonyms

Translations

  • English: short-tight

Verb

Transitive

  • Make person do make someting hold well.
  • Make you tight am.  — (Egbokhare_2021, You should tighten it.

Translations

  • English: tighten


Adjective

  1. Make someting dey close togeder.
    • This one make dem be tight friend.  — (jw__37801, This one made them close friends.)
    • Me and am be tight friend  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He and I are best of friends.)
  2. Make someting dey correct.
    • I give am hand, e tight.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)
    • As I wear di trouser, e no con tight well.  — (NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it was not fitted enough.)
  3. Make someting make sense.
    • Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey tight.  — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organized.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: close


Adverb

  • Make person hold anoder someting or person well well.
  • Hold di phone tight make e no fall.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)
  • Na dem fit hold you tight  — (jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)

Translations

  • English: firmly