Difference between revisions of "tight"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * strong 0.64 1503, clean 0.45 607, peace 0.44 987, togeda 0.44 302, together 0.43 649, hands 0.41 154, togeder 0.41 89, guard 0.41 98, side...") |
(→Verb) |
||
(21 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[tait]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''tight'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 11: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-tight.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-tight.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Wetin women dey wear under cloth. | ||
+ | :* {{ux|dv| I see di '''tight''' wey she wear.|(I saw the short-tights she wore.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Girls dey like wear '''tight''' under deir gown.|(Girls are fond of wearing short-tights underneath their gowns.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[draws]] | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''short-tight'' | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | tight | + | * Make person do wetin go make someting hold well. |
+ | :* {{ux|dv| Make you '''tight''' am.|(You should tighten it.)}} | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''tighten'' | ||
− | # | + | ===Adjective=== |
− | #: {{ux|dv|This one make dem be '''tight''' friend. |(jw__37801, | + | # Make someting dey close togeder. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| This one make dem be '''tight''' friend. |(jw__37801, This one made them close friends.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| Me and am be '''tight''' friend |(He and I are best of friends.)}} | |
− | + | # Make someting make sense. | |
− | + | #:* {{ux|dv| I give am hand, e '''tight'''.|(LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| As I wear di trouser, e no con '''tight''' well. |(As I wore the trouser, it was not fitted enough.)}} | |
− | + | # Make someting make sense. | |
− | * | + | #:* {{ux|dv| Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you sey our system dey '''tight'''.|(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organized.)}} |
− | + | ====Related forms==== | |
− | ==== | + | * [[tight friend]] |
− | * | + | ====Synonyms==== |
+ | * [[paddi]] | ||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[enemy]], [[ota]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''close'' |
− | |||
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | + | * Make person hold anoder someting or person well well. | |
− | + | :* {{ux|dv| Hold di phone '''tight''' make e no fall. |(Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Na dem fit hold you '''tight''' |(jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''firmly'' |
Latest revision as of 19:14, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: tight
Pronunciation
- táìt
Noun
- Wetin women dey wear under cloth.
- I see di tight wey she wear. — (I saw the short-tights she wore.)
- Girls dey like wear tight under deir gown. — (Girls are fond of wearing short-tights underneath their gowns.)
Synonyms
Translations
- English: short-tight
Verb
- Make person do wetin go make someting hold well.
- Make you tight am. — (You should tighten it.)
Translations
- English: tighten
Adjective
- Make someting dey close togeder.
- This one make dem be tight friend. — (jw__37801, This one made them close friends.)
- Me and am be tight friend — (He and I are best of friends.)
- Make someting make sense.
- I give am hand, e tight. — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)
- As I wear di trouser, e no con tight well. — (As I wore the trouser, it was not fitted enough.)
- Make someting make sense.
- Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you sey our system dey tight. — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organized.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: close
Adverb
- Make person hold anoder someting or person well well.
- Hold di phone tight make e no fall. — (Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)
- Na dem fit hold you tight — (jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)
Translations
- English: firmly