Difference between revisions of "tight"

 
(20 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* strong 0.64 1503, clean 0.45 607, peace 0.44 987, togeda 0.44 302, together 0.43 649, hands 0.41 154, togeder 0.41 89, guard 0.41 98, side 0.41 1353
+
* [[tait]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English tight
+
From English: ''tight''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 11: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-tight.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-tight.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 3617
 
* Frequency in raw corpus: 251
 
* Frequency rank in raw corpus: 1133
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
===Adjective===
 
tight: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
# - (frequency:84)
 
#: {{ux|dv|This one make dem be '''tight''' friend. |(jw__37801, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which people be Jesus '''tight''' friend? |(jw__41964, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
  
  
 +
===Noun===
 +
* Wetin women dey wear under cloth.
 +
:* {{ux|dv| I see di '''tight''' wey she wear.|(I saw the short-tights she wore.)}}
 +
:* {{ux|dv| Girls dey like wear '''tight''' under deir gown.|(Girls are fond of wearing short-tights underneath their gowns.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* strong 0.64 1503, clean 0.45 607, peace 0.44 987, togeda 0.44 302, together 0.43 649, hands 0.41 154, togeder 0.41 89, guard 0.41 98, side 0.41 1353
+
* [[draws]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''short-tight''
  
====Antonyms====
+
===Verb===
* strong 0.64 1503, clean 0.45 607, peace 0.44 987, togeda 0.44 302, together 0.43 649, hands 0.41 154, togeder 0.41 89, guard 0.41 98, side 0.41 1353
+
* Make person do wetin go make someting hold well.
 +
:* {{ux|dv| Make you '''tight''' am.|(You should tighten it.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''tighten''
 
 
 
 
 
 
===Adverb===
 
tight: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:61)
 
#: {{ux|dv|Those wey hold you '''tight'''. |(jw__37410, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na dem fit hold you '''tight''', |(jw__25505, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 +
===Adjective===
 +
# Make someting dey close togeder.
 +
#:* {{ux|dv| This one make dem be '''tight''' friend. |(jw__37801, This one made them close friends.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Me and am be '''tight''' friend |(He and I are best of friends.)}}
 +
# Make someting make sense.
 +
#:* {{ux|dv| I give am hand, e '''tight'''.|(LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)}}
 +
#:* {{ux|dv| As I wear di trouser, e no con '''tight''' well. |(As I wore the trouser, it was not fitted enough.)}}
 +
# Make someting make sense.
 +
#:* {{ux|dv| Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you sey our system dey '''tight'''.|(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organized.)}}
 +
====Related forms====
 +
* [[tight friend]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* strong 0.64 1503, clean 0.45 607, peace 0.44 987, togeda 0.44 302, together 0.43 649, hands 0.41 154, togeder 0.41 89, guard 0.41 98, side 0.41 1353
+
* [[paddi]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* strong 0.64 1503, clean 0.45 607, peace 0.44 987, togeda 0.44 302, together 0.43 649, hands 0.41 154, togeder 0.41 89, guard 0.41 98, side 0.41 1353
+
* [[enemy]], [[ota]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''close''
 
 
 
 
 
 
===Verb===
 
tight: tighten -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Make you '''tight''' am.|no translation}}
 
# - (frequency:35)
 
#: {{ux|dv|Make we hold God '''tight'''. |(jw__23006, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|wey hold Jehovah '''tight'''. |(jw__48877, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Tight''' security |(bbc__94001, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So as di guy dey dere, people dey talk o say one tin, fuel cost, one tin '''tight''', everytin, we no dey see food dey chop. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__57, So, as the guy is there, people are saying one thing or the other fuel is expensive, things are tight, everything, we do not see food to eat...)}}
 
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|I give am hand, e '''tight'''. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend it, it is serious.)}}
 
#: {{ux|dv|Dis Kaduna wey we dey, ting con, e '''tight''', di ting '''tight''' too much. |(NST_cleaned__11861, __no translation__)}}
 
# advmod-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E fire di ball inside roof of di net from angle wey '''tight''' well. |(bbc__46418, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, e fit hard well well to find better skirt, gown, blouse, suit or trouser wey no '''tight'''. |(jw__36350, __no translation__)}}
 
# mark-obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Penda Ekoka fall as court room '''tight''' wit about 89 CRM pipo, no air and heat for de same space, tori pesin weh bin dey inside tok. |(bbc__80746, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|UN di worry for civilian population for Anglophone regions dem weh '''tight''' for middle palapala, laik de big taim tok say between devil and deep blue sea. |(bbc__96682, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di road dey '''tight'''. |(LAG_01_Hairdressing_M__35, The road is usually tight.)}}
 
#: {{ux|dv|Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey '''tight''' |(bbc__7880, __no translation__)}}
 
# advcl-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But the narrow gate and the road wey '''tight''' dey lead to life, and people wey dey follow the road no plenty.’— Matthew 7:12-14 . |(jw__35465, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This one mean sey, we no go wear any cloth wey '''tight''' sotey e come dey show how our body be or cloth wey dey show part of our body wey people no suppose see. |(jw__13409, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* strong 0.64 1503, clean 0.45 607, peace 0.44 987, togeda 0.44 302, together 0.43 649, hands 0.41 154, togeder 0.41 89, guard 0.41 98, side 0.41 1353
 
 
 
====Antonyms====
 
* strong 0.64 1503, clean 0.45 607, peace 0.44 987, togeda 0.44 302, together 0.43 649, hands 0.41 154, togeder 0.41 89, guard 0.41 98, side 0.41 1353
 
  
 +
===Adverb===
 +
* Make person hold anoder someting or person well well.
 +
:* {{ux|dv| Hold di phone '''tight''' make e no fall. |(Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)}}
 +
:* {{ux|dv| Na dem fit hold you '''tight''' |(jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: tighten
+
* English: ''firmly''

Latest revision as of 19:14, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: tight

Pronunciation

  • táìt

Play Play


Noun

  • Wetin women dey wear under cloth.
  • I see di tight wey she wear.  — (I saw the short-tights she wore.)
  • Girls dey like wear tight under deir gown.  — (Girls are fond of wearing short-tights underneath their gowns.)

Synonyms

Translations

  • English: short-tight

Verb

  • Make person do wetin go make someting hold well.
  • Make you tight am.  — (You should tighten it.)

Translations

  • English: tighten

Adjective

  1. Make someting dey close togeder.
    • This one make dem be tight friend.  — (jw__37801, This one made them close friends.)
    • Me and am be tight friend  — (He and I are best of friends.)
  2. Make someting make sense.
    • I give am hand, e tight.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)
    • As I wear di trouser, e no con tight well.  — (As I wore the trouser, it was not fitted enough.)
  3. Make someting make sense.
    • Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you sey our system dey tight.  — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organized.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: close

Adverb

  • Make person hold anoder someting or person well well.
  • Hold di phone tight make e no fall.  — (Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)
  • Na dem fit hold you tight  — (jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)

Translations

  • English: firmly