Difference between revisions of "tight"

 
(17 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
* [[tait]]
 
* [[tait]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''tight''
+
From English: ''tight''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-tight.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-tight.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 3617
 
* Frequency in raw corpus: 251
 
* Frequency rank in raw corpus: 1133
 
  
 +
 +
===Noun===
 +
* Wetin women dey wear under cloth.
 +
:* {{ux|dv| I see di '''tight''' wey she wear.|(I saw the short-tights she wore.)}}
 +
:* {{ux|dv| Girls dey like wear '''tight''' under deir gown.|(Girls are fond of wearing short-tights underneath their gowns.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[draws]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''short-tight''
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person do wetin go make someting hold well.
 +
:* {{ux|dv| Make you '''tight''' am.|(You should tighten it.)}}
 +
 +
====Translations====
 +
* English: ''tighten''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Make someting dey close togeder.
+
# Make someting dey close togeder.
:* {{ux|dv| This one make dem be '''tight''' friend. |(jw__37801, This one made them close friends.)}}
+
#:* {{ux|dv| This one make dem be '''tight''' friend. |(jw__37801, This one made them close friends.)}}
:* {{ux|dv| Me and am be '''tight''' friend |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He and I are best of friends.)}}
+
#:* {{ux|dv| Me and am be '''tight''' friend |(He and I are best of friends.)}}
 +
# Make someting make sense.
 +
#:* {{ux|dv| I give am hand, e '''tight'''.|(LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)}}
 +
#:* {{ux|dv| As I wear di trouser, e no con '''tight''' well. |(As I wore the trouser, it was not fitted enough.)}}
 +
# Make someting make sense.
 +
#:* {{ux|dv| Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you sey our system dey '''tight'''.|(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organized.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[tight friend]]
 
* [[tight friend]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[padi]]
+
* [[paddi]]
 +
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[enemy]], [[ota]]
 
* [[enemy]], [[ota]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''close''
 
* English: ''close''
 
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Make person hold anoder someting/ person firmly.
+
* Make person hold anoder someting or person well well.
#: {{ux|dv| Hold di phone '''tight''' make e no fall. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)}}
+
:* {{ux|dv| Hold di phone '''tight''' make e no fall. |(Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)}}
#: {{ux|dv| Na dem fit hold you '''tight''' |(jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)}}
+
:* {{ux|dv| Na dem fit hold you '''tight''' |(jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''firmly''
 
* English: ''firmly''
 
 
===Verb===
 
====Transitive====
 
Make person do make someting firm.
 
:* {{ux|dv| Make you '''tight''' am.|(Egbokhare_2021, You should tighten it.}}
 
====Intransitive====
 
:* {{ux|dv| As I wear di trouser, e no con '''tight''' well. |(NSC_Tella_2021, As I wore the trouser, it was not fitted enough.)}}
 
#Make someting dey correct.
 
#:* {{ux|dv| I give am hand, e '''tight'''.|(LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)}}
 
#Make someting dey organise.
 
#:* {{ux|dv| Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you say our system dey '''tight'''.|(bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organised.)}}
 
====Synonyms====
 
* [[organise]], [[correct]],[[firm]], [[believe]]
 
====Antonyms====
 
* [[wowo]], [[lose]]
 
====Translations====
 
* English: ''tighten''
 
 
 
 
===Noun===
 
Wetin women dey wear under cloth.
 
:* {{ux|dv| I see di '''tight''' wey she wear.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, I saw the short-tight she wore.)}}
 
:* {{ux|dv| Girls dey like wear '''tight''' under deir gown.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, Girls are found of wearing short-tights underneath their gowns.)}}
 
====Synonyms====
 
* [[underwear]]
 
====Translations====
 
* English: ''short-tight''
 

Latest revision as of 19:14, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: tight

Pronunciation

  • táìt

Play Play


Noun

  • Wetin women dey wear under cloth.
  • I see di tight wey she wear.  — (I saw the short-tights she wore.)
  • Girls dey like wear tight under deir gown.  — (Girls are fond of wearing short-tights underneath their gowns.)

Synonyms

Translations

  • English: short-tight

Verb

  • Make person do wetin go make someting hold well.
  • Make you tight am.  — (You should tighten it.)

Translations

  • English: tighten

Adjective

  1. Make someting dey close togeder.
    • This one make dem be tight friend.  — (jw__37801, This one made them close friends.)
    • Me and am be tight friend  — (He and I are best of friends.)
  2. Make someting make sense.
    • I give am hand, e tight.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__27, I commend him/her, it was nicely done.)
    • As I wear di trouser, e no con tight well.  — (As I wore the trouser, it was not fitted enough.)
  3. Make someting make sense.
    • Dat company don dey work wit di commission since 2011. I assure you sey our system dey tight.  — (bbc__7880, That company has been working with the commission since 2011. I assure you that our system is organized.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: close

Adverb

  • Make person hold anoder someting or person well well.
  • Hold di phone tight make e no fall.  — (Hold on to the phone firmly so it won't fall off.)
  • Na dem fit hold you tight  — (jw__25505, They are the ones who you can hold on to.)

Translations

  • English: firmly