tin cutter

Naija

Etymology

From English: tin and cutter

Pronunciation

  • tínkɔ́tà

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey use open tin.
  • Abeg, give me dat tin cutter.  — (Please may I have the tin opener?)

Related forms

Translations

  • English: tin opener