tin cutter

Revision as of 00:57, 26 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Derived forms)

Naija

Etymology

From English: tin and cutter

Pronunciation

  • tínkɔ́tà

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey use open tin.
  • Abeg, give me dat tin cutter.  — (Egbokhare_2021, Please may I have the tin opener?)

Related forms

Translations

  • English: tin opener