ting

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: thing

Pronunciation

  • tîn

Play Play

Noun

  1. Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
    • So you fit tell me one, one ting wen you don find?  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found?)
    • But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
    • She must find one ting to do.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
  2. Person prick or toto.
    • E no good make person bring out im ting for outside.  —  (It is not good for a person to expose their private parts.)
    • Bros, wetin be dis now, cover your ting.  — (Brother, what is all this, please cover your privates.)

Synonyms

matter, issue

Translations

  • English: thing, privates