Difference between revisions of "ting"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* thing
+
[[thing]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from English: ''thing''
+
From English: ''thing''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-ting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ting.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-ting.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 250
 
* Frequency rank in NSC treebank: 66
 
* Frequency in raw corpus: 1014
 
* Frequency rank in raw corpus: 361
 
===Definition===
 
Wetin be sey e dey happen or e dey exist (if e pass one, some people dey use tings ).
 
  
 
===NOUN===  
 
===NOUN===  
Wetin be sey e dey happen or e dey exist.
+
# Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
* {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}}
+
#:* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}}
Contribution to matter.
+
# Contribution to matter.
* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
+
#:* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
Issue wey dey on ground.
+
# Issue wey dey on ground.
* {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other '''ting''' in the law as it is )}}
+
#:* {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other '''ting''' in the law as it is )}}
Job wey person fit do.
+
# Job wey person fit do.
* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
+
#:* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
Person penis or toto.
+
# Person [[prick]] or [[toto]].
* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}}
+
#:* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}}
wetin person get.
+
# Wetin person get.
* {{ux|dv| Na my '''ting''' be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na my '''ting''' be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}}
Person penis or toto
+
# Person penis or toto
* {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your ting. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}}
+
#:* {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your ting. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}}
 
 
  
====Antonyms====
 
nothing
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
matter, Issue,
+
[[matter]], [[issue]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''Thing'' ''privates''
+
* English: ''thing'' ''privates''

Revision as of 18:59, 12 July 2021

Naija

Alternative forms

thing

Etymology

From English: thing

Pronunciation

  • tín

Play Play

NOUN

  1. Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
    • Ting no dey do like dat,  — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
    • So you fit tell me one, one ting wen you don find?  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
  2. Contribution to matter.
    • But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
  3. Issue wey dey on ground.
    • di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part.  — (Childrights__1336, The other ting in the law as it is )
  4. Job wey person fit do.
    • She must find one ting to do.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
  5. Person prick or toto.
    • E no good make person bring out im ting for outside.  —  (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )
  6. Wetin person get.
    • Na my ting be dat.  —  (NSC_Emeka_2020, That's mine.)
  7. Person penis or toto
    • Bros, wetin be dis now, cover your ting.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)


Synonyms

matter, issue

Translations

  • English: thing privates