Difference between revisions of "ting"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
[[thing]]
+
* [[thing]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 12: Line 12:
  
 
===NOUN===  
 
===NOUN===  
# Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
+
* Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
#:* {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
#:* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}}
+
:* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}}
# Contribution to matter.
+
* Contribution to matter.
#:* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
+
:* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
# Issue wey dey on ground.
+
* Issue wey dey on ground.
#:*  {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other '''ting''' in the law as it is )}}
+
:*  {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other '''ting''' in the law as it is )}}
# Job wey person fit do.
+
* Job wey person fit do.
#:* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
+
:* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
# Person [[prick]] or [[toto]].
+
* Person [[prick]] or [[toto]].
#:* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}}
+
:* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}}
# Wetin person get.
+
* Wetin person get.
#:* {{ux|dv| Na my '''ting''' be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}}
+
:* {{ux|dv| Na my '''ting''' be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}}
# Person penis or toto
+
* Person penis or toto
#:*  {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your ting. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}}
+
:*  {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your ting. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}}
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:12, 28 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: thing

Pronunciation

  • tín

Play Play

NOUN

  • Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
  • Ting no dey do like dat,  — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
  • So you fit tell me one, one ting wen you don find?  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
  • Contribution to matter.
  • But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
  • Issue wey dey on ground.
  • di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part.  — (Childrights__1336, The other ting in the law as it is )
  • Job wey person fit do.
  • She must find one ting to do.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
  • E no good make person bring out im ting for outside.  —  (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )
  • Wetin person get.
  • Na my ting be dat.  —  (NSC_Emeka_2020, That's mine.)
  • Person penis or toto
  • Bros, wetin be dis now, cover your ting.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)

Synonyms

matter, issue

Translations

  • English: thing privates