Difference between revisions of "ting"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===NOUN=== | ===NOUN=== | ||
− | + | # Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ). | |
− | :* {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}} | + | #:* {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}} |
− | :* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}} | + | #:* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}} |
− | + | # Contribution to matter. | |
− | :* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}} | + | #:* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}} |
− | + | # Issue wey dey on ground. | |
− | :* {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other '''ting''' in the law as it is )}} | + | #:* {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other '''ting''' in the law as it is )}} |
− | + | # Job wey person fit do. | |
− | :* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}} | + | #:* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}} |
− | + | # Person [[prick]] or [[toto]]. | |
− | :* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}} | + | #:* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}} |
− | + | # Wetin person get. | |
− | :* {{ux|dv| Na my '''ting''' be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}} | + | #:* {{ux|dv| Na my '''ting''' be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}} |
− | + | # Person [[prick]] or person [[toto]] | |
− | :* {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your ting. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}} | + | #:* {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your ting. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 20:34, 4 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: thing
Pronunciation
- tín
NOUN
- Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
- Ting no dey do like dat, — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
- So you fit tell me one, one ting wen you don find? — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
- Contribution to matter.
- But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
- Issue wey dey on ground.
- di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. — (Childrights__1336, The other ting in the law as it is )
- Job wey person fit do.
- She must find one ting to do. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
- Person prick or toto.
- E no good make person bring out im ting for outside. — (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )
- Wetin person get.
- Na my ting be dat. — (NSC_Emeka_2020, That's mine.)
- Person prick or person toto
- Bros, wetin be dis now, cover your ting. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)
Synonyms
Translations
- English: thing privates