Difference between revisions of "ting"
(→NOUN) |
(→Noun) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
# Person [[prick]] or [[toto]]. | # Person [[prick]] or [[toto]]. | ||
#:* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_2020, It is not good for a person to expose their private parts.)}} | #:* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_2020, It is not good for a person to expose their private parts.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your ting. |(NSC_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}} | + | #:* {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your '''ting'''. |(NSC_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 01:05, 26 December 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: thing
Pronunciation
- tîn
Noun
- Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
- So you fit tell me one, one ting wen you don find? — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found?)
- But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
- She must find one ting to do. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
- Person prick or toto.
- E no good make person bring out im ting for outside. — (NSC_2020, It is not good for a person to expose their private parts.)
- Bros, wetin be dis now, cover your ting. — (NSC_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)
Synonyms
Translations
- English: thing, privates