Difference between revisions of "ting"

 
(6 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
[[thing]]
+
* [[thing]], [[tin]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tín
+
* tîn
 
<sm2>Pcm-ng-ting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ting.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-ting.m.ogg</sm2>
  
===NOUN===  
+
===Noun===  
 
# Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
 
# Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
#:* {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
+
#:* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find?|(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found?)}}
#:* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}}
 
# Contribution to matter.
 
 
#:* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
 
#:* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
# Issue wey dey on ground.
 
#:*  {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other '''ting''' in the law as it is )}}
 
# Job wey person fit do.
 
 
#:* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
 
#:* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
 
# Person [[prick]] or [[toto]].
 
# Person [[prick]] or [[toto]].
#:* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}}
+
#:* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (It is not good for a person to expose their private parts.)}}
# Wetin person get.
+
#:*  {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your '''ting'''. |(Brother, what is all this, please cover your privates.)}}
#:* {{ux|dv| Na my '''ting''' be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}}
 
# Person penis or toto
 
#:*  {{ux|dv| Bros, wetin be dis now, cover your ting. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)}}
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[matter]], [[issue]]  
 
[[matter]], [[issue]]  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''thing'' ''privates''
+
* English: ''thing'', ''privates''

Latest revision as of 19:16, 5 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: thing

Pronunciation

  • tîn

Play Play

Noun

  1. Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
    • So you fit tell me one, one ting wen you don find?  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found?)
    • But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
    • She must find one ting to do.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
  2. Person prick or toto.
    • E no good make person bring out im ting for outside.  —  (It is not good for a person to expose their private parts.)
    • Bros, wetin be dis now, cover your ting.  — (Brother, what is all this, please cover your privates.)

Synonyms

matter, issue

Translations

  • English: thing, privates