Difference between revisions of "ting"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Usage) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
Wetin be sey e dey happen or e dey exist (if e pass one, some people dey use tings ) | Wetin be sey e dey happen or e dey exist (if e pass one, some people dey use tings ) | ||
− | |||
− | |||
===NOUN=== | ===NOUN=== |
Revision as of 18:16, 5 October 2020
Naija
Alternative forms
- thing
Etymology
from English: thing
Pronunciation
- tɪn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 250
- Frequency rank in NSC treebank: 66
- Frequency in raw corpus: 1014
- Frequency rank in raw corpus: 361
Definition
Wetin be sey e dey happen or e dey exist (if e pass one, some people dey use tings )
NOUN
ting
- Wetin be sey e dey happen or e dey exist
- Ting no dey do like dat, — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
- So... but staying in Abuja, na, na di best... na di best ting to do. — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__23, So... but staying in Abuja is, is the best... is the best thing to do.)
- So you fit tell me one, one ting wen you don find? — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
- Na di same ting wey dey affect sport be dat. — (KAD_02_Football_M__26, That's the samething that's affecting sports.)
- Wetin be sey e dey happen
- So na im be di ting my broder. — (BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__159, So that's the thing, my brother.)
- [[ contribution to matter]]
- But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
- Issue wey dey on ground
- di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. — (hildrights__1336, __no translation__)
- Job wey person fit do
- She must find one ting to do. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
- person penis or toto
- e no good make person bring out im ting for outside
- wetin person get
- na my ting be dat
Antonymes
nothing
Synonyms
matter, Issue,
Translations
- English Thing