Difference between revisions of "ting"

Line 20: Line 20:
  
 
===NOUN===  
 
===NOUN===  
ting
+
#: Wetin be sey e dey happen or e dey exist.
# Wetin be sey e dey happen or e dey exist.
+
* {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
* {{ux|dv|Ting no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
 
 
* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}}
 
* {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}}
# Contribution to matter.
+
#: Contribution to matter.
 
* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
 
* {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
# Issue wey dey on ground.
+
#: Issue wey dey on ground.
* {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other thing in the law as it is )}}
+
* {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(Childrights__1336, The other '''ting''' in the law as it is )}}
# Job wey person fit do.
+
#: Job wey person fit do.
 
* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
 
* {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
# Person penis or toto.
+
#: Person penis or toto.
* {{ux|dv| E no good make person bring out im ting for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}}
+
* {{ux|dv| E no good make person bring out im '''ting''' for outside. | (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )}}
# wetin person get.
+
#: wetin person get.
* {{ux|dv| Na my ting be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}}
+
* {{ux|dv| Na my '''ting''' be dat. | (NSC_Emeka_2020, That's mine.)}}
  
  

Revision as of 19:17, 5 October 2020

Naija

Alternative forms

  • thing

Etymology

from English: thing

Pronunciation

  • tɪn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 250
  • Frequency rank in NSC treebank: 66
  • Frequency in raw corpus: 1014
  • Frequency rank in raw corpus: 361

Definition

Wetin be sey e dey happen or e dey exist (if e pass one, some people dey use tings )

NOUN

  1. Wetin be sey e dey happen or e dey exist.
  • Ting no dey do like dat,  — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
  • So you fit tell me one, one ting wen you don find?  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
  1. Contribution to matter.
  • But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
  1. Issue wey dey on ground.
  • di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part.  — (Childrights__1336, The other ting in the law as it is )
  1. Job wey person fit do.
  • She must find one ting to do.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
  1. Person penis or toto.
  • E no good make person bring out im ting for outside.  —  (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )
  1. wetin person get.
  • Na my ting be dat.  —  (NSC_Emeka_2020, That's mine.)


Antonyms

nothing

Synonyms

matter, Issue,

Translations