Difference between revisions of "ting"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* thing 0.87 3692, tin 0.83 1539, tings 0.70 536, things 0.67 5030, character 0.66 545, guy 0.62 746, something 0.62 1110, someting 0.62 216, ones 0.61 491
+
* thing 0.87 3692, tin 0.83 1539, tings 0.70 536, things 0.67 5030
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English ting
+
Borrowed from {{bor|dv|en|thing}}.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tɪŋ
+
* tɪn
 
<sm2>Pcm-ng-ting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ting.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-ting.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-ting.m.ogg</sm2>
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===
Line 17: Line 17:
 
* Frequency rank in raw corpus: 361
 
* Frequency rank in raw corpus: 361
  
The word is used more orally than in written texts.
 
  
 +
===NOUN===
 +
ting (if e pass one, some people dey use [[Tings|tings]]] )
  
===Noun===
+
# [[ Wetin be sey e dey happen or e dey exist ]]
ting: no definition, thing -- Definition in Naija?
+
#: {{ux|dv|Ting no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
 
+
#: {{ux|dv|So... but staying in Abuja, na, na di best... na di best '''ting''' to do. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__23, So... but staying in Abuja is, is the best... is the best thing to do.)}}
 
+
#: {{ux|dv|So you fit tell me one, one '''ting''' wen you don find? |(WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)}}
# det (frequency:411)
+
#: {{ux|dv|Na di same '''ting''' wey dey affect sport be dat. |(KAD_02_Football_M__26, That's the samething that's affec'''ting''' sports.)}}
#: {{ux|dv|dis '''ting'''. |(NST_cleaned__35547, __no translation__)}}
+
# Wetin be sey e dey happen
#: {{ux|dv|Di '''ting''' be |(human_rights__175, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:112)
 
#: {{ux|dv|Di same '''ting'''. |(KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__21, The same thing.)}}
 
#: {{ux|dv|Any oda '''ting'''? |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__184, Any other thing ?)}}
 
# amod (frequency:79)
 
#: {{ux|dv|Better '''ting'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__156, A good thing.)}}
 
#: {{ux|dv|So na bad '''ting'''. |(NST_cleaned__6203, __no translation__)}}
 
# - (frequency:46)
 
#: {{ux|dv|'''Ting''' no dey do like dat, |(JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)}}
 
 
#: {{ux|dv|So na im be di '''ting''' my broder. |(BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__159, So that's the thing, my brother.)}}
 
#: {{ux|dv|So na im be di '''ting''' my broder. |(BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__159, So that's the thing, my brother.)}}
# case-det (frequency:32)
+
# [[ contribution to [[Matter#NOUN|matter]]]]
#: {{ux|dv|I no get time for dat '''ting'''. |(ENU_23_Chizom-Talk_DG__39, I don't have time for that thing.)}}
+
#: {{ux|dv|But I no get much '''ting''' to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)}}
#: {{ux|dv|If you like good tings, work for di '''ting''', |(ABJ_NOU_04_M-Joshuas-Lifestory_M__89, If you love good things, work for it.)}}
+
# Issue wey dey on ground
# dep-det (frequency:18)
+
#: {{ux|dv|di oder '''ting''' for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. |(hildrights__1336, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|See dat '''ting''' you talk, na hunger o, |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__143, See that thing that you said, it is hunger.)}}
+
# [[Job wey person fit do]]
#: {{ux|dv|De just embrace one '''ting''' which is unity. |(NST_cleaned__39568, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|She must find one '''ting''' to do. |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)}}
# det-nmod (frequency:12)
+
# person penis or toto
#: {{ux|dv|You know one '''ting''' about dat man? |(ABJ_INF_09a_Children-Story_M__28, Do you know something about the man ?)}}
+
#: e no good make person bring out im ting for outside
#: {{ux|dv|One '''ting''' wit girl be sey when e come meet boy, ah na money de want o. |(NST_cleaned__13943, __no translation__)}}
+
# wetin person get
# case (frequency:7)
+
#: na my ting be dat
#: {{ux|dv|You dey see di psychology behind di '''ting'''. |(ONI_13_Current-Interests_DG__122, Do you see the psychology behind the thing ?)}}
 
#: {{ux|dv|As in di kind of '''ting''', de don give am retire now. |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__143, As in the kind of thing, they have retired him.)}}
 
# cc-det (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Toh me and di '''ting''' be sey as una, dat una governor no try for una at all, |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__39, Toh, I, and the thing is that as your... that your governor didn't try for you at all.)}}
 
#: {{ux|dv|di economy dey talk sef, de say tings go better, tings go better, but di '''ting'''... |(NST_cleaned__33166, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Dis swallow no be everybody '''ting''', |(NST_cleaned__9974, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nna g~, dis '''ting''', e ge~, e get as e be. |(WAZP_02_Porico_M__50, Brother, g... this thing, it is... it is as it is.)}}
 
# amod-dep (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Wi~, which kind '''ting'''? |(ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__95, What... what sort of thing ?)}}
 
#: {{ux|dv|Dat'S only '''ting''' de want. |(KAD_01_Students-Life_DG__242, That's is the only thing they want.)}}
 
# amod-case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|De, de look for many '''ting''' to get sharp, sharp money. |(JOS_05_Buhari-Government_M__63, Are...are looking for many things to get quick, quick money.)}}
 
#: {{ux|dv|Because if you go put hand for bad '''ting''', if police catch you, your own don end. |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__67, Because if you go and engage in bad things, if police catches you, your own has ended.)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|really bad person and e do '''ting''' we make dem becos of am bring am come |(human_rights__183, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De, di '''ting''' be sey wey I wan ask you sey why una governor no dey pay? |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__20, They...the thing that I want to ask you is that, why is your governor not paying ?)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Ting''' too make sense. |(ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__153, Thing... makes a lot of sense.)}}
 
#: {{ux|dv|So after conditioning di hair, put water very well so dat all di '''ting''' go comot. |(IBA_19_Beauty-Salon_M__25, So, after conditioning the hair, put water very well, so that all the things will wash off.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[maths ting|maths ting]]
 
  
#: {{ux|dv|You sef go like ah mehn dis kind maths ting. |(ENU_11_Delicious-Beans-And-Plantain_M__64, You too, you will like, ah, men, this kind of maths thing.)}}
 
#: {{ux|dv|So di ting tire person, but di maths con even make me I con even hate di man sef, because of di maths ting. |(NST_cleaned__28547, __no translation__)}}
 
* [[number ting|number ting]]
 
  
#: {{ux|dv|And number one ting be sey every man right from when you born male pikin , de get dat hunger for competition pass women. |(NST_cleaned__41421, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And number one ting be sey every man right from when you born male pikin (wey be sey im na small pikin), de get dat hunger for competition pass women. (KAD_03_Why-Men-Watch-Football_MG__22, And the first thing is that every man, right from when a male child is born |(which means he's a small child), they're more competitive than women.)}}
 
* [[ting change|ting change]]
 
  
#: {{ux|dv|You, you mean, you mean sey you, you, you go pray, you go pray, and ting go change? |(JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__162, You... you mean... you mean that you...you... you will pray... you will pray and things will change ?)}}
+
====Antonymes====
#: {{ux|dv|How you see dis eh, dis new, ehn dis ting, change wey de change you come here like dis? |(KAD_07_Receptionists_DG__4, How do you see this eh,...this new ehn,... this thing... change which they changed you to this place like this ?)}}
+
nothing
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* thing 0.87 3692, tin 0.83 1539, tings 0.70 536, things 0.67 5030, character 0.66 545, guy 0.62 746, something 0.62 1110, someting 0.62 216, ones 0.61 491
+
matter, Issue,  
 
 
====Antonyms====
 
* thing 0.87 3692, tin 0.83 1539, tings 0.70 536, things 0.67 5030, character 0.66 545, guy 0.62 746, something 0.62 1110, someting 0.62 216, ones 0.61 491
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, thing
+
* English [https://en.wiktionary.org/wiki/thing Thing]

Revision as of 14:30, 11 August 2020

Naija

Alternative forms

  • thing 0.87 3692, tin 0.83 1539, tings 0.70 536, things 0.67 5030

Etymology

Borrowed from Template:bor.

Pronunciation

  • tɪn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 250
  • Frequency rank in NSC treebank: 66
  • Frequency in raw corpus: 1014
  • Frequency rank in raw corpus: 361


NOUN

ting (if e pass one, some people dey use tings] )

  1. Wetin be sey e dey happen or e dey exist
    Ting no dey do like dat,  — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
    So... but staying in Abuja, na, na di best... na di best ting to do.  — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__23, So... but staying in Abuja is, is the best... is the best thing to do.)
    So you fit tell me one, one ting wen you don find?  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
    Na di same ting wey dey affect sport be dat.  — (KAD_02_Football_M__26, That's the samething that's affecting sports.)
  2. Wetin be sey e dey happen
    So na im be di ting my broder.  — (BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__159, So that's the thing, my brother.)
  3. [[ contribution to matter]]
    But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
  4. Issue wey dey on ground
    di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part.  — (hildrights__1336, __no translation__)
  5. Job wey person fit do
    She must find one ting to do.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
  6. person penis or toto
    e no good make person bring out im ting for outside
  7. wetin person get
    na my ting be dat


Antonymes

nothing

Synonyms

matter, Issue,

Translations