ting

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: thing

Pronunciation

  • tín

Play Play

NOUN

  1. Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
    • Ting no dey do like dat,  — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
    • So you fit tell me one, one ting wen you don find?  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
  2. Contribution to matter.
    • But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
  3. Issue wey dey on ground.
    • di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part.  — (Childrights__1336, The other ting in the law as it is )
  4. Job wey person fit do.
    • She must find one ting to do.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
  5. Person prick or toto.
    • E no good make person bring out im ting for outside.  —  (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )
  6. Wetin person get.
    • Na my ting be dat.  —  (NSC_Emeka_2020, That's mine.)
  7. Person prick or person toto
    • Bros, wetin be dis now, cover your ting.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)

Synonyms

matter, issue

Translations

  • English: thing privates