ting
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: thing
Pronunciation
- tîn
NOUN
- Wetin be sey e dey happen or e dey exist. (if e pass one, some people dey use tings ).
- Ting no dey do like dat, — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
- So you fit tell me one, one ting wen you don find? — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
- Contribution to matter.
- But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
- Issue wey dey on ground.
- di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. — (Childrights__1336, The other ting in the law as it is )
- Job wey person fit do.
- She must find one ting to do. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
- Person prick or toto.
- E no good make person bring out im ting for outside. — (NSC_Emeka_2020, It is not good for a person to expose their private parts )
- Wetin person get.
- Na my ting be dat. — (NSC_Emeka_2020, That's mine.)
- Person prick or person toto
- Bros, wetin be dis now, cover your ting. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, what is all this, please cover your privates.)
Synonyms
Translations
- English: thing privates