ting

Naija

Alternative forms

  • thing 0.87 3692, tin 0.83 1539, tings 0.70 536, things 0.67 5030

Etymology

Borrowed from Template:bor.

Pronunciation

  • tɪn

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 250
  • Frequency rank in NSC treebank: 66
  • Frequency in raw corpus: 1014
  • Frequency rank in raw corpus: 361


NOUN

ting (if e pass one, some people dey use tings] )

  1. Wetin be sey e dey happen or e dey exist
    Ting no dey do like dat,  — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
    So... but staying in Abuja, na, na di best... na di best ting to do.  — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__23, So... but staying in Abuja is, is the best... is the best thing to do.)
    So you fit tell me one, one ting wen you don find?  — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
    Na di same ting wey dey affect sport be dat.  — (KAD_02_Football_M__26, That's the samething that's affecting sports.)
  2. Wetin be sey e dey happen
    So na im be di ting my broder.  — (BEN_15c_Theology-Church-Finances_DG__159, So that's the thing, my brother.)
  3. [[ contribution to matter]]
    But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
  4. Issue wey dey on ground
    di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part.  — (hildrights__1336, __no translation__)
  5. Job wey person fit do
    She must find one ting to do.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
  6. person penis or toto
    e no good make person bring out im ting for outside
  7. wetin person get
    na my ting be dat


Antonymes

nothing

Synonyms

matter, Issue,

Translations