ting
Naija
Alternative forms
- thing
Etymology
from English: thing
Pronunciation
- tɪn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 250
- Frequency rank in NSC treebank: 66
- Frequency in raw corpus: 1014
- Frequency rank in raw corpus: 361
Definition
Wetin be sey e dey happen or e dey exist (if e pass one, some people dey use tings )
NOUN
ting
- Ting no dey do like dat, — (JOS_05_Buhari-Government_M__68, Things are not like that.)
- So you fit tell me one, one ting wen you don find? — (WAZL_11_Kabuchi_DG__74, So, can you tell me one, one thing that you have found ?)
- Contribution to matter
- But I no get much ting to say, but I go lead us go dis way sey life no dey easy o. — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__4, But I don’t have much to say, but I will go ahead and say that life is not easy.)
- Issue wey dey on ground
- di oder ting for di law as e dey di Eleventh Schedule of dis Act go take effect as e concern workingplace dem wey dem approve and wey minister establish as e dey subsection (10 and of dis part. — (Childrights__1336, The other thing in the law as it is )
- Job wey person fit do.
- She must find one ting to do. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__98, She must find something to do.)
- Person penis or toto
- {{ux|dv| E no good make person bring out im ting for outside. |
- wetin person get
- na my ting be dat
Antonymes
nothing
Synonyms
matter, Issue,
Translations
- English Thing