Difference between revisions of "to"

Line 11: Line 11:
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting.
+
# Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting.
#: {{ux|dv| '''To''' fly |(bbc__94257, To fly.)}}
+
#:* {{ux|dv| If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need '''to''' also come meet me, and dash me money. |(ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me, I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give forgo the money.)}}
#: {{ux|dv| If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need '''to''' also come meet me, and dash me money. |(ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, comes and meet me. I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give me money.)}}
+
#:* {{ux|dv| As dem give birth '''to''' me, no be me alone, dem give birth '''to''' o. |(BEN_02_Andrew-Lifestory_MG__4, They gave birth to me, but I wasnt the only one they had.)}}
#: {{ux|dv| When girl don reach so so so age '''to''' so so so age o. |(deuber__161, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis money matter na only God know where e go lead person '''to''' o |(deuber__468, Only God knows where money related matters will leads us to.)}}
 
+
# Word wey de use talk about two tings wey fit join together.
#: {{ux|dv| As dem give birth '''to''' me, no be me alone, dem give birth '''to''' o. |(BEN_02_Andrew-Lifestory_MG__4, They gave birth to me, but they didn't just have me.)}}
+
#:* {{ux|dv| Everi one naim get right '''to''' live, get right '''to''' do as e like. |(human_rights__23, Everyone has the right to life, has the right to do as he like.)}}
#: {{ux|dv|Dis money matter na only God know where e go lead person '''to''' o |(deuber__468, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| But since en arrest two weeks ago, Police still no get any leads '''to''' di kidnapped girls sake of di suspect dey give dem false information. |(bbc__23442, Since his arrest two weeks ago, police hace not been able to get any leads to the kidnapped girls because the suspect gave them a false information.)}}
 
 
 
 
#: {{ux|dv| Dem tok say pipo go fit prevent 30% '''to''' 50% of cancer if dem shine dia eye well. |(bbc__29894, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| But since en arrest two weeks ago, Police still no get any leads '''to''' di kidnapped girls sake of di suspect dey give dem false information. |(bbc__23442, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv| Everi one naim get right '''to''' live, get right '''to''' do as e like and right '''to''' |(human_rights__23, __no translation__)}}
 
 
 
word wey de use talk about two tings wey fit join together.
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to''
 
* English: ''to''

Revision as of 00:49, 31 August 2021

Naija

Etymology

From: English to

Pronunciation

Play



Preposition

  1. Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting.
    • If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money.  — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me, I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give forgo the money.)
    • As dem give birth to me, no be me alone, dem give birth to o.  — (BEN_02_Andrew-Lifestory_MG__4, They gave birth to me, but I wasnt the only one they had.)
    • Dis money matter na only God know where e go lead person to o  — (deuber__468, Only God knows where money related matters will leads us to.)
  2. Word wey de use talk about two tings wey fit join together.
    • Everi one naim get right to live, get right to do as e like.  — (human_rights__23, Everyone has the right to life, has the right to do as he like.)
    • But since en arrest two weeks ago, Police still no get any leads to di kidnapped girls sake of di suspect dey give dem false information.  — (bbc__23442, Since his arrest two weeks ago, police hace not been able to get any leads to the kidnapped girls because the suspect gave them a false information.)

Translations

  • English: to