to

Revision as of 16:24, 28 August 2021 by 160.152.85.55 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English to

Pronunciation

Play



Preposition

Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting.

  1. To fly  — (bbc__94257, To fly.)
    If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money.  — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, comes and meet me. I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give me money.)
    When girl don reach so so so age to so so so age o.  — (deuber__161, __no translation__)
  1. As dem give birth to me, no be me alone, dem give birth to o.  — (BEN_02_Andrew-Lifestory_MG__4, They gave birth to me, but they didn't just have me.)
    Dis money matter na only God know where e go lead person to o  — (deuber__468, __no translation__)


  1. Dem tok say pipo go fit prevent 30% to 50% of cancer if dem shine dia eye well.  — (bbc__29894, __no translation__)
    But since en arrest two weeks ago, Police still no get any leads to di kidnapped girls sake of di suspect dey give dem false information.  — (bbc__23442, __no translation__)
  1. Everi one naim get right to live, get right to do as e like and right to  — (human_rights__23, __no translation__)

word wey de use talk about two tings wey fit join together.


Synonyms

Translations

  • English: to