Difference between revisions of "toh"
Line 39: | Line 39: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''alright/okay'' |
Revision as of 13:26, 15 February 2021
Naija
Etymology
From: Hausa toh
Pronunciation
- toh
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 88
- Frequency rank in NSC treebank: 152
- Frequency in raw corpus: 307
- Frequency rank in raw corpus: 963
Interjection
Na word de dey take show sey person gree put for anoder person talk
- Toh — (JOS_28_Exams_DG__2, Toh !)
- Toh. — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__71, Okay.)
- discourse (frequency:6)
- Ah toh! — (JOS_03_Red-Hair-Facebook_DG__108, Ah !)
- Toh now… — (NST_cleaned__2125, __no translation__)
- obj (frequency:5)
- Toh bros, how we go do am? — (NST_cleaned__11883, __no translation__)
- Toh everything wey I just, wey I dey talk now, — (NST_cleaned__23389, __no translation__)
- ccomp (frequency:2)
- Toh I no get money, I con s-... — (NST_cleaned__33629, __no translation__)
- Toh we just dey, we just dey feel nothing, we just dey. — (NST_cleaned__7086, __no translation__)
- advmod:emph (frequency:2)
- Toh sha, im promise us sey im go do someting for Pleateu State. — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Toh, he promised us that he will do something in Plateau State.)
- Toh now, she don show you sey she no love you, na your friend she love. — (NST_cleaned__21731, __no translation__)
Synonyms
- mstchew 0.81 423, aha 0.81 300, okay 0.81 1302, hm 0.79 1176, yes 0.77 760, haha 0.75 836, ehen 0.73 871, bros 0.73 72, oh 0.71 337
Antonyms
- mstchew 0.81 423, aha 0.81 300, okay 0.81 1302, hm 0.79 1176, yes 0.77 760, haha 0.75 836, ehen 0.73 871, bros 0.73 72, oh 0.71 337
Translations
- English: alright/okay