toh

Naija

Etymology

From Hausa: toh

Pronunciation

  • tôh

Play Play

Interjection

  • Word wey de dey take show sey person greeput for wetin anoder person talk when e be like sey matter tire person one kind and e no really reach inside belle.
  • Toh bros, how we go do am?  — (NST_cleaned__11883, Brother, that is true, so what do we do now?)
  • Toh I no get money.  — (NST_cleaned__33629, I am broke as it is.)
  • Toh sha, im promise us sey im go do someting for Plateau State.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__6, Well, he had promised he was going to do something in Plateau State.)
  • Toh now, she don show you sey she no love you, na your friend she love.  — (NST_cleaned__21731, Do you see that she has demonstrated that she does not really love; she loves your friend instead.)

Synonyms

Translations

  • English: alright then okay then, whatever