toto

Revision as of 19:22, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • tòtó

Play Play

Noun

  • Where woman take dey piss and take dey born pikin.
  • Nobody suppose tell woman wetin she go use her toto do.  — (No one should should tell a woman what to do with her vagina.)

Synonyms

Translations

  • English: vagina