toto
Naija
Etymology
- Unknown
Pronunciation
- tòtó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 35689
Definition
Noun
- Where woman take dey piss and take dey born pikin.
- Nobody suppose tell woman wetin she go use her toto do. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, No one should should tell a woman what to do with her vulva.
Synonyms
Translations
- English: vulva