totori

Naija

Alternative forms

  • gbadun 0.70 25, inspire 0.68 46, shaku-shaku 0.65 8, confuse 0.63 100, laff 0.63 24, misinterpret 0.61 7, toast 0.59 20, tanap 0.58 6, elderly 0.58 7

Etymology

from south south totori

Pronunciation

  • tɔ̀tɔ̀rí


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 51
  • Frequency rank in raw corpus: 3129

The word is used more in written texts than orally.


Verb

totori: tickle -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Dem dey totori im tin..  — no translation
  2. obj (frequency:3)
    Undercard' na di small-small matches wey dey happun before di main boxing match of di night, to take totori' di pipo wey don spend big money come.  — (bbc__9334, __no translation__)
    Ice Prince, Harry Song, Oritse Femi, Lil Kesh, Skales, Cynthia Morgan, MC Galaxy, Di’ja, Solid Star, Skuki, Faze, B-red, Orezi plus Monica Ogah, go use music totori pipo dat day.  — (ja102__3970, __no translation__)
  3. aux-obj (frequency:2)
    Even as dis decision to increase minimum wage dey totori di belle of labour leaders and federal civil servants, many state civil servants fit no see di brake light of dis new moni.  — (bbc__47417, __no translation__)
    Di gumbody country dem go do everytin wey matter to make sure sey pikin wey oversuffer: maybe dem abandon am, wunjo am, wicked am, do am magomago, use am do badbad tin, dey totori im tin, use am dey do husbandandwife, use am dey make money, or any kind badbelle treatment, wey no get human feeling or dem shame am or wey fight for war sef;  — (gumbody__48, __no translation__)
  4. aux-nsubj-obj (frequency:2)
    Jovic move dey totori Real Madrid fans  — (bbc__61302, __no translation__)
    We love di same books, di same type of storytelling possibilities dey totori us, dem tok.  — (bbc__7159, __no translation__)
  5. nsubj-obj-obl:mod (frequency:2)
    Di ting totori your eye like, like tronaapo your eye.  — (IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like)
    Super Falcons Assistant coachila wey be Maureen Madu don come out to tok say e totori am as player wey dey house kolobi the young player award for the award night wey dem do for inside Lagos wey Nasarawa Amazon player Anam Imo carry go house.  — (brila__1481, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • gbadun 0.70 25, inspire 0.68 46, shaku-shaku 0.65 8, confuse 0.63 100, laff 0.63 24, misinterpret 0.61 7, toast 0.59 20, tanap 0.58 6, elderly 0.58 7

Antonyms

  • gbadun 0.70 25, inspire 0.68 46, shaku-shaku 0.65 8, confuse 0.63 100, laff 0.63 24, misinterpret 0.61 7, toast 0.59 20, tanap 0.58 6, elderly 0.58 7

Translations

  • English: tickle