touch

Revision as of 00:05, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * wash 0.71 250, tie 0.67 181, pain 0.66 627, cut 0.65 495, pour 0.64 199, rub 0.64 66, cover 0.63 434, sweet 0.62 881, confuse 0.61 100 ===...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • wash 0.71 250, tie 0.67 181, pain 0.66 627, cut 0.65 495, pour 0.64 199, rub 0.64 66, cover 0.63 434, sweet 0.62 881, confuse 0.61 100

Etymology

Borrowed from English touch

Pronunciation

  • tɔ́tʃ


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 541
  • Frequency in raw corpus: 445
  • Frequency rank in raw corpus: 715

The word is used more orally than in written texts.


Verb

touch: (of wires) to spark, SI (of thinking) unconventional -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Di wire dey touch. Im head dey touch.  — no translation
  2. obj (frequency:46)
    Instead, e talk wetin touch dem.  — (jw__39956, __no translation__)
    This one go help us touch their heart,  — (jw__37097, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:18)
    'no touch our peace, say no to violence'.'  — (bbc__97092, __no translation__)
    You go need to find di right word to touch people.  — (NST_cleaned__20585, __no translation__)
  4. nsubj-obj (frequency:15)
    Jesus touch am, come talk sey: ‘I want!  — (jw__38201, __no translation__)
    This miracle touch many people wey see am.  — (jw__28505, __no translation__)
  5. - (frequency:13)
    I no see di girl, I no touch… ,  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__136, I did not see the girl. I didn't touch...)
    Ba so-so stories dat touch dey enter.  — (bbc__3354, __no translation__)
  6. aux-obj (frequency:10)
    Many of us don see how Bible take dey touch people wey we dey preach to.  — (jw__23676, __no translation__)
    E waka go Jesus back for where many people dey, come touch the down part of Jesus cloth.  — (jw__28426, __no translation__)
  7. advmod-obj (frequency:9)
    No touch that pikin!  — (jw__2357, __no translation__)
    No touch your radio o.  — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
  8. aux-mark (frequency:4)
    So as to avoid tori wey dey touch.  — (bbc__9317, __no translation__)
    To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch.  — (bbc__80573, __no translation__)
  9. cc-obj (frequency:3)
    At first, Firdausi dey very shock to reach out and touch her broda.  — (bbc__17712, __no translation__)
    E waka near the dead body, and touch wetin dem take carry the young man.  — (jw__20514, __no translation__)
  10. advcl-obj (frequency:3)
    Don'T let di relaxer touch di tips o so dat di hair will not break.  — (IBA_19_Beauty-Salon_M__53, Don't let the relaxer touch the tips, so dat the hair will not break.)
    This promise suppose touch our mind because we still get hope to enter God rest.  — (jw__37247, __no translation__)
  11. dep-obj (frequency:2)
    Dana later bring out statement wey blame passengers say na dem go tamper with di emergency door for di plane but Mr Sanwo talk say non of di passengers touch di door  — (bbc__26829, __no translation__)
    Di Nigerian Civil Aviation Authority dey put eye well-well now for di airline and di Accident Investigation Bureau don begin touch light di mata, according to rules of International Civil Aviation Organisation.  — (bbc__32031, __no translation__)
  12. conj-obj (frequency:2)
    Touch me, and you go know!  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
    Adenle na Nigerian wey dey live for Lagos, e say im go still set more world records if e see di thing wey im go take use am touch people life dem and do better thing for im country.  — (bbc__12495, __no translation__)
  13. aux-nsubj (frequency:2)
    Natural hair wey relaxer or any chemical don touch.  — (bbc__72513, __no translation__)
    According to Apostle Nana Yaw Kumi, you go see say where dem dey touch, plus di things dem dey do nu, e be married couples wey for fit do that.  — (bbc__11319, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • wash 0.71 250, tie 0.67 181, pain 0.66 627, cut 0.65 495, pour 0.64 199, rub 0.64 66, cover 0.63 434, sweet 0.62 881, confuse 0.61 100

Antonymes

  • wash 0.71 250, tie 0.67 181, pain 0.66 627, cut 0.65 495, pour 0.64 199, rub 0.64 66, cover 0.63 434, sweet 0.62 881, confuse 0.61 100

Translations

  • English: (of wires) to spark, SI (of thinking) unconventional